Its Simi's blog... Set out to give y'all the best of news, infotainment, gists, factual gossip... No lies! Just confirmed stories.. Enjoy!
Friday, 25 April 2014
CELEBRITY AMEBOR: Jude Okoye's Marriage Proposal Is Child Abuse (cum hear the full tory)
Culled from unilag amebor:
Na jeje I juz sit down before dem come
tell me say dem P'Square elder brother,
Jude Okoye don finally propose to one girl
yesterday. After all hin younger brothers
don marry born pikin finish.
The girl name sef na Ifeoma Michelle
Umeokeke. Na one of Jude Okoye's
younger brother bring the ofofo come
twitter and hin share some pixure join, so
that una go no say the Ofofo na confirm.
I even hear say the tin sef be like Child
abuse cux Jude Okoye old pass the girl no
be small. Some pipu even dey talk say,
'shey na now when hin brothers won
separate hin cum see say hin wan marry
abi' *No be me talk all dah one sha ooo..
Cux some pipu sabi put somebori for
wahala*
Na now dem go talk say na Tayo Lawal talk
sumtin sumtin. Una don hear now, no be me
talk say na Child abuse ooo, na some busy
body like u talk am..lolz.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment